© Instagram.com/@ckay_yo
CKay feat. Joeboy beberapa hari yang lalu telah merilis lagu yang berjudul Capture my Soul. Berikut untuk lirik lagunya ya Diazens!
On me on me
On me on me
Balance it on me
Can we loving?
Till the morning
Morning morning, hmm
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oooo hmm oh
hmm oh
Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul
From the night, till the morning
Girl you know e be you am wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E’we no show me shege
No use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o maami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
O Maami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here
AI Kini Jadi Pedoman Kecantikan Baru Berdasarkan Studi Maverick Indonesia
Sraya Nusa Buka Babak Baru Diadona.id, Bangun Ruang Kolaborasi untuk Perempuan Indonesia
XLSMART Raih Apresiasi Perempuan Berpengaruh 2026 Kategori Future Forward Lewat Sisternet
SARGA.co Raih The Sraya Recognition Untuk Social Impact, Dorong Peran Perempuan Di Pacuan Kuda
Skincare Routine Kulit Eczema: Urutan Cleanse, Repair, Moisturize, dan Protect

AI Kini Jadi Pedoman Kecantikan Baru Berdasarkan Studi Maverick Indonesia

Viva Cosmetics Turut Hadir di Sraya Nusa 2026, Usung Rebranding Gen Z

Sraya Nusa Buka Babak Baru Diadona.id, Bangun Ruang Kolaborasi untuk Perempuan Indonesia

XLSMART Raih Apresiasi Perempuan Berpengaruh 2026 Kategori Future Forward Lewat Sisternet
